Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Proro
on 11/12/2022, 20:32:36 UTC
One of the things people failed to mention each time is the other column of the policy that stated that if a citizen wants to withdraw an amount above twenty thousand nairas will pay fees of %5 and 10% respectively. That means citizens have not restricted to only a daily 20k per day withdrawal but can withdraw above that amount if they are ready to pay the fees which will become taxes for the government.
Na here u tak talk am finish. I nevr bin tak note of dis side until nw way u don emphasise on am. Bt no naw, 5% - 10% na big moni b dat na. E much abeg! Dem no want mak pple dey deposit again b dat o becus, any moni way commot 4 bank, e no go dey go back bank b dat nd nw as I dey reason am, na everyday withdrawal b dat o. Pple go jst dey withdraw to hold even wen dem no need money. Dat go mak d ATM queue nd bank queues dey long nd tiring.
Dis policy get plenty rough edge. And we knw say, no b evrytime way dis transfer tin dey go successfully. Delays dey result normally nd evn wen u try resolve am, most times, dem go guv u 21working days... I'm if na persn business capital hang lik dat, na wahala o. Mak dem for review dat policy abeg, e too harsh. All dis govment matter eh, tell me why crypto no go swit us!
I think say the idea for this policy na make every business man get POS machine so Dem fit do transfer at any point when Dem take do business, but the thing is that small scale business and old woman when no fit use the POS, them no put them join plan.

And why will they add such a huge tax to people withdrawing their own money.  It is well anyway