Collection of PVC for the 2023 general elections.
source:https://www.premiumtimesng.com/news/568710-inec-announces-dates-for-pvc-collection.htmlThe Independent Electoral Commission has commenced the issuance of the permanent voters card PVC for those individuals that did their registration in this year 2022, from today 12th December to January 22nd, 2023. We're all encouraged to go the commission office in all our local government areas or wards to collect our cards through Mondays to Sunday's 9am to 3pm.
Please let's do well to go get our PVC as it is that only possibly legit means for us to elect the kind of good leaders we all hope for in our country. Don't exclude yourself from the process, come out even on the election day and cast your vote, "for bad men get into governance because good men sit down and do nothing". The 2023 is just about 74 days from now.
NAIJA go beta! Thank you my brother for the update. Dem don too decieve us say our votes no go count and yet dem dey buy PVC. If vote no go count why dem dey buy PVC? Why dem dey share money for polling unit to carry influence our conscience.
Make everybody stand up for the truth.
Stand up against people wey think say na dem get this country.
Stand up against "my turn" people wey don already share the country positions without our consent.
Stand up for those who don dey thief and wan be president since 1993 till date and yet dem go talk say na youths be the leaders of tomorrow.