NEW TOPIC
Username: Resident coin
Gender: male
Skill: student
State of origin: Akwaibom state
I dey very happy to see my fellow Nigerians here,I be newbie for here and I know sey many of you don master this forum. I just wan make we dey together as brothers and sisters, I hope say I dey welcome and we go make a good team??
Regards
welcome on board my brother, we hope you enjoy your stay here and I like am as you sabi road come house not bad if you get any question or challenge you fit bring am come here my ogas they here to be of help and please always follow the forum rules to be on a safer side once again welcome to the nigeria local thread we they hope for board one day sha, all na time but we g reach there.