Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Davidvictorson
on 21/12/2022, 14:35:09 UTC
~snip~
Tiri gbosa for us . Gbosa! Gbosa!! Gbosa!!! We too much. Naija nor dey carry las. Many thanks to senior men dem wey be the mouth piece for the Nigerian community here. And many thanks to the other members them for their show of support. Una too much abeg. I hail una. I salute una. Una doh.

Now unto the matter wey Brainboss dey ask about. Me I feel say make we create threads for each discussion like Bitcoin discussion, Altcoin discussion, Naija Politics so that e go dey more organized and conversations go dey easy to follow, update and discuss. If e dey possible too you fit create a poll make we vote.

Well done everybody.