Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: African Proverbs in Pidgin
by
Mpamaegbu
on 11/01/2023, 12:45:31 UTC
For example when I been dey for this thread I was treated well that is why I enter here again.
Ok, but I hope you nor relax com spoil owa TV remove sha 🤪😁
Oga Mpa, I no too understand the pidgin grammar wey you knack. But I sure say I no go break the TV wey all of us dey carry watch match  Grin
Shue! Na so u quick forget dat owa proverb on "feel at home, feel at home na so visitor dey take spoil TV remote"?


Na persin wey carry palm fronds goat dey follow.
Meaning: People will run after you and do your bidding when you've what they want or long for.