Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Advice for naija people
by
Susano
on 23/01/2023, 22:46:09 UTC
This 9ja matter self na ooo just dey look this coming election.
I watch one video how dey tak kill local government chairman for ldeatu North imo state wey unknown men kidpan am about 3 to 4 days
dey cum cut him head like cow meat
God help Nigeria we dey ur hand I