Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Food price in your area
by
sokani
on 28/01/2023, 22:06:05 UTC
I have think of to relocate from my area to another area in ph where food stuff will be cheap and affordable., if you know any area please drop it here, only for ph.

Make we yan
Lol... You wan relocate to another part of ph because of food. My brother no just try am because portharcout generally the cost of living dey high. Your moving from a particular place to another won't really a difference, na the same price dem go still sell for you for your new area. This  increase in fuel price is taking a serious toll on everyone. N50 biscuits wey I buy this evening to keep my mouth busy as I dey watch match na N60 dem sell am, Keke dey charge N100 for places wey be N50, landlords don dey take style dey increase rent. It is well naija.