Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Breaking news on Naira note
by
Merit.s
on 29/01/2023, 14:14:45 UTC
CBN extend deadline for old naira note till February 10
 Source  is https://punchng.com/breaking-cbn-extends-old-naira-deadline-till-february-10/
Thank God Emiefele and Buhari use their head this time,the new note has rarely circulated and I was wondering why the rush to end the cash swap by this month ending. Since yesterday I have being changing all the old naira note through any means. In my area shops son stop to collect am na only POS and big supermarkets dey collect am,this thing come make me begin buy things wey I no even need becos I just won get rid of the old note for my hand. The new note is still scarce and I don't know why the banks are still hoarding it. I dey suspect say some of this rich politicians son call some bank managers and MD to keep the new note for them to fit send their old note for swap. Na naija we dey anything can happen. All these wahala na bcos of this election o. I get information say one part for Delta state all shops son close down dey wait till Wednesday before dem go open,they only sell to people who will make transfer to their account, if not sorry. The guy wey tell me this info,say e even swap 20k for 15k,just to dey on the save side.