January dey always be like say e hard because of the many expenses of December. This one in particular choke because of the fuel price and scarcity of naira notes. Na who get dollar account dey enjoy now cos you fit go withdraw your dollar inside bank no wahala them go gladly change am to naira for you if you no like their rate you fit go meet aboki.
Concerning the bolder point, I no really agree with you. Even people wey get dollar account no get joy because to change am na issue. Abi Naija dey accept dollar for normal transactions?? We just pray this whole issue resolve.