Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Mr funny the skit maker.
by
King GK
on 01/03/2023, 22:33:38 UTC
Omo Oga sabi sabi but once for this forum we fit post tnx like this just to have fun you no say our people say all play without work mak jark a dull boy😁 just sometimes we fit just play and laff that all no big deal my ogas I remain loyally boss man wan get doings