E go make sense if him do cordially as talk oh but the problem be say... E go do am as him talk? Abi na mere campaign speech? These men know wetin dey right to do to better this country but dem focus more on making names by occupying a position while things goes astray. However, make we believe say the pressure of the youths now go awaken dem from their slumbers. But my question be say... D govt don create the amenities to carry out this? Abeg make dem open our online borders to enable us intersect with other countries way dey reliable and fitted if dem still dey jingle around abeg. Me want a better Naija oh cos no wia like home.