Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread.
by
Victorybit1
on 09/03/2023, 08:36:39 UTC
    Dis new thread dey self moderated to prevent spam and scam like activities. I promise say I no go misuse am, e go only come into use when na for the betterment of the community.


    To avoid newbie welcome thread spam, use this thread use introduced yourself. Ma people I greet una oh, this thread wey I create like dis na for we to come together and welcome every newbies from naija wey join us for this board. No shy here oh, just dey free discuss everything wey you get for mind for here, if you get any questions we dey for your mind,
    [/quoame: victorybit1
    State of Origin: Bayelsa state
    Gender: Female
    Skill: I'm a medical practitioner.
    I'm a newbie here, just joined last month. So far, I've been learning from this forum, I most say, you all are doing great. I've gone through the rules of the community.  Will be creating my very first bitcoin wallet soon.😄 Thanks for the knowledge you all are impacting on us newbie.[/list]