Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Topic OP
No b to rush enter tech nah to choose beta tech skil b d mata
by
aanestic
on 05/04/2023, 02:03:50 UTC
My countri people day don break and  i greet una well well. E get wetin don dey bother me since i say mak i share am here with una. Nowadays everibodi wan just rush enter tech. They no even care to say mak dey make gud enquiry on how d tin dey work or which one dem go fit do wel. Reason y i say mak i post dis tin here be say, if u knw any peson wey wan enter tech mak him make research first o. Tech skill plenty wel wel if him mak d ogbenga choice him no go regret am all. Ah go drop d list of sum correct correct tech skill wey dem dey find wel wel and d place wey u go fit learn am wel.

Cyber security - https://www.coursera.org
Programming - https://www.codecademy.com
Data analysis - https://careerfoundry.com/
Machine learning - https://www.coursera.org, https://www.tensorflow.org/ and https://www.udemy.com/
Copy Writing - https://www.udemy.com/
UI/UX design - https://www.udemy.com/