Username:Philpsticks
Gender:Male
State of resident:Niger state
Skills:Health practitioner
Am new and ready to learn from you guys, I hope I will be carried along thanks.
Welcome on board chief,is a good thing to see someone from the North Region to join the forum,me sef never too Tey here,but is been a very educative ride,the key here na to dey open to learning ,find person wey go teach you things ,becaus the forum get rules, wey to succeed in,you gats keep,and to be honest you go need person wey don dey before to show you,all the same welcom and explore.