Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Why was bitcoin not created as a stable coin?
by
Agbe
on 21/04/2023, 23:29:15 UTC
Bitcoin dey perfect the way e dey, na supply and demand theory dey regulate the price, if bitcoin price they stable e no go sweet at all imagine say btc hook for 60k how many of us you think say go fit afford am. We go only be bitcoiners with teeth, na the volatile nature of bitcoin dey give average man the opportunity to buy bitcoin for low price. All this so called stable coins way dey lose their peg every 2 seconds, usdt, usdc, no one person go fit trust instead of me to save my money for stable coins I go save am for my dollar account.
ahahaha. But some piple go still hustle and buy at dat price but na very few piple nai 4 buy. Do price of Bitcoin e no fit stay 4 one place. Na dis movement wey im get, dey make everyone dey hustle up and down. Wen bitcoin reach 60k$ in di year 2021, there were whales in Nigeria. So at any cost or rate, we will be there. Well piple day use those ones too to make their small small gain dey go twele twele.