Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Topic OP
Nigarian woman finds drugs inside crayfish she was ask to deliver abroad
by
Techguysally
on 22/04/2023, 08:06:26 UTC
My people I great una I trust we all doing great, i just wokeup this fine morning they go through news I came across of this news for Nairaland wei one woman finds drugs inside crayfish wei they ask her to deliver for abroad, according to her she dey carry load come Nigeria carry am go Italy so say person tell am he wan carry load go give him sister for Italy, she ask am wetin dey inside say na beans,garri, crayfish and some other food items,as she collect am reach house say make she check the am she notice say they put drugs inside the crayfish.

Abeg my people Wetin una fit talk for this kind matter ? This our country where are we heading to? With this wahala everywhere everyday.

https://www.youtube.com/watch?v=iBUgP1Metbo