My country people I greet all of una well well, I hope we all dey okay, I go first like to tell of una say my sis just gave birth successfully not too long ago.
Congratulations mate on the birth of a new bouncing baby into your family, because children na truly gifts from God and as senior bros or parents, na our own duty to take good care of them oh as dey don finally arrive this sinful world oh. But shah, which gender nah she born? (Male or Female)
So I created a Bitcoin, Ethereum and USDT wallet account for the ceremony for any one way go like give to the couples and those that send it gets a paper format with the babies pic, you know we Nigerians like to showoff by spraying.
My happiness be say many people actually use the option and it sweet me to see that cryptocurrency do go far for Nigeria
That's a really nice initiative oh my guy, and I guess you must be a sharp M.C oh, for creating the wallet of all this popular crypto assets oh, for those wey go wan claim say they no get cash and fiat for bank to wire transfer via crypto using any of those wallets.
But moreover, I'm happy the level wey we Nigerians dey put head into this crypto matter, as that show say we be serious hustles and not lazy people.