~~~
Abeg make una nor forget say una two nah big names when dey represent we naija for this forum Wella, so ee never reach the level when una go Kon dey exchange words... Nah una we look when make us reach where we dey so ooh.
@Fivestar4everMVP if you check the thread well you go see say after @Charles-Tim write that comment Op come
explain the reason why he nor quick grow for he early days for this forum.
@Charles-Tim even merit the post to show say he really read am and wetin he (Op) talk enter.