una well done
Okay most of my question na about mining sha
I go like know how e b wen una start una mining
Like no institute dey wey dey teach am so how una take grow una knowledge
I just find out say this forum dey since 2009, but why e nor popular? because me just find out this year
The Bitcoin miners here una dey mine Bitcoin secretly abi government nor get issue with ahn
Our light matter nor dey affect the mining machine?
if I wan start mining wetin go b d challenge wey I go face
I find out say many people here dey code abeg coding dey important to mine Bitcoin?
Okay my question don dey too many.
As I first talk am title dey hard me run
Thank you as una answer