My people i no dey understand this our country again oh.
You go see person today especially girls before u know she don disappear in the name of visiting friends.
The one wey just happen last night just tire me,my two neighbours pikin wey be girls go there friend birthday party till now them still them still dey look for them.
I no just understand the pattern of the country again.
Tor, na so we dey hear am sometime op, say people dey miss and I dey no dey found many of them again especially young ladies.but it is not new in this country that some people use blood of human being for spiritual sacrifice especially those ritualist, and if we can look at rate which young guys are into dirty work now especially yahoo yahoo dey don't care to do anything that can make them get rich, so sacrifice their follow human beings mean nothing to them again.
Nowadays many yahoo yahoo guys found it soo easy to use this girls for sacrifice because they now they are desperate of money and ready to give and get the opportunity. it is money that push many of those girls those yahoo yahoo guys, so if some girls see that this guys get money they are always blind following them to any place or easily allow to have sex with them, not knowing many of yahoo guys have bad intentions.but the issue why this act have been increasing it is because of insecurity in the country.if governments can provide good security in country all this bad act will reduce seriously.