Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread.
by
Framelover
on 12/05/2023, 23:36:35 UTC
Username: Kelward
Gender : male
State of residence: Lagos
Skills:  singing, good salesmanship.


My naija people I hail una. I de very happy say I enter for place like this, I don even feel at home before una welcome me. I still be newcomer for this bitcoin, abeg I humble my self to learn, I thank una well.

I follow join muscle take welcome you and all other newbies here. Una dey lucky say small group like dis our naija hangout dey now wey una join, so una no com late but at a time wey e be say tins don smooth for una. Wen I join I no fit remember if something lik dis dey exist. Make una enjoy dis umbrella, read and learn the forum rules and keep dem so dey won't hurt una tomorrow.

Normally, as e dey go , make I just open small shower for two of una wey don reach 1 month but no capping so far. Make una enjoy the whole place  Grin
Sharp 📌 my boss. U too much seh! Na only me sabi watyn U don do for me.
Thanks so much for d love seh! U too much!
I dey look forward to sabi everybody well well nd to become part of this community. Thanks again for ur warm welcome.
Na Man U be🙌