Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 1 from 1 user
Re: African bitcointalk community hangout
by
Forever101
on 13/05/2023, 14:54:22 UTC
⭐ Merited by CryptopreneurBrainboss (1)
d only sure way to recieve merit na to produce extremely quality post irrespective of d board wey you dey based den u go come get merit fans wey go find u go any board wey u dey to merit u. anoda tin people never understand na to build ur rep for one particular board. I don recieve merit 4rm all d boards I done comment from even altcoin boards check statistics and guess what that meta board self never give me merit reach beginner and help board. Just choose where u feel say u go dey comfortable & build your reputation 4rm der. no go dey waka around they find merit e go just make ur post dey desperate. If u don write taya nobody give u merit and you feel say you deserve am apply for any merit giveway thread. Also note, the moment you start to dey progress ur village people go start to dey use d alt of jealous people dey attack u (check my trust) but no worry as far you clean, you no get issue. no fear anybody always speak ur mind but never buy unnecessary market.

This talk na true oooo, recently I be warn forget about this merit of a thing, when I post something , person just Waka come say na AI generated post. I no con no why enemy full everywhere like this.

Username: forever101
Gender :male
State of residence : Edo state
bounty hunter, community contributor