Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Wetin go happen to our stored Bitcoin, if Nigeria release her ban
by
Coyster
on 17/05/2023, 05:23:57 UTC
but a lot of scammers are on this forum
That is why you suppose trade with only person wey dey trusted, if you go trade with newbie or person wey no get good reputation for this forum you go fit lose your funds oh, and as we dey for Bitcoin community we suppose learn how to do research before doing anything, e deg help to avoid scams.
I think we are smarter than these governing bodies, before they make such decision, it means there will be no internet access from the country and we will get the internet in our neighboring country.
Wetin you dey talk abeg? You read wetin OP post and wetin other users post too; nothing concern internet access for this thread, abeg stop spamming in this board, read and understand before you go post.