Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: As a newbie how many post are you meant to post per day?
by
Pokapoka124
on 25/05/2023, 19:00:02 UTC

Obob any post or thread wey you feel say you get something to yarn nor fear to drop your two cents for there, this na discussion forum we dey and na our work to discuss any topic wey dey ground. You fit make as many posts as you can, there nor get any rule way dey restrict newbie account from making 20-30 posts per day. The only advice I go give you na say make you do the one your power reach, the day you nor see body post leave am for another time nor put yourself under pressure. Na quality matter pass quantity.