I think the newly elected government go better pass the previous one and president tinibu go help improve our economy, education and technology just like e been do to lagos state when em be governor.
Judging from how em done take dey open borders and a lot of promises wey em done make, eh even talk say eh carry the youths for mind and most of the people eh go give appointments na youth.
Wetin una think about this talk?