Ninjastic
Home
Search
Users
Boards
Addresses
Ctrl + K
Toggle theme
Open menu
Post
Edited versions
Quotes to this post
Post
62334469
Topic
5454435
Board
Nigeria (Naija)
Re: Nigeria and the new government
by
Mpamaegbu
on
31/05/2023, 18:41:48 UTC
All I can sey is dat we're in for a disastrous ride
. My people talk sey
na d smell (odour) of mess dem dey take know the taste of shit
. We don see how e dey go now wit just one day in office. Oga Bulaba don begin show us
renewed shege
.