Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Subsidy removal and all you need to know
by
Liliana1304
on 05/06/2023, 10:36:54 UTC
The Dangote refinery go help solve some problems wey we dey face and not just the fuel scarcity from the way I see am. E go stop us from importing diesel and other useful petrochemical products and date alone don save the nation over $26bn for foreign exchange.

Na beta tin wey come town be dis and o hope say dis pain wey the removal of the fuel subsidy dey cos, e go help to less am.