Personally I no see any better thing wey go come out for him arrest because for all the mago mago wey happen for the new naira redesign our former president Buhari been dey Emefiele back and I feel say if BAT wam investigate the matter properly then the former president should also be arrested along with the CBN governor so that they will explain to Nigerians what dey did with the money dey said they used to redesign new note that we are not seeing.
I think the arrest of the CBN governor is just a way of getting back at him maybe because BAT feels the new note that was introduced during the election season was done against him but I believe we will wait to see and hear the explanation of Emefiele but believe this the matter will only go no where because BAT will appoint a new CBN governor that will also be in his favour and the former CBN governor will later regain his freedom. Naija na cruise and dem go just dey play us make we know understand wetin dem dey do.