I am just praying that South Africa, Zambia, Senegal, the Republic of Congo, Uganda, and Egypt might find a way to end this war.
That one no go happen na, these countries no go fit get any influence to end this war no matter wetin dem talk or how them try to preach peace, if all the sanctions wey Russia don face since this war start never end am, then e dey impossible say these countries go fit change anything.
This is denying Africans the opportunity to access quality education
E get different countries wey fit provide quality education na, no be only these two countries wey dey in battle now get quality education, and make African countries use their money take improve their own educational sector, so that as their students dey go abroad for good education, foreign students go fit come to Africa for good education.