Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria why😭😭
by
Timmzzy
on 17/06/2023, 08:06:19 UTC
So like dis now Fg don ban Binance way we sti de manage for crypto exchanges chia
Guys what is the next move to make oo
Because abandoning crypto no b option o

FG no ban binance oh na SEC place ban because of fraud activities them detect and also the ban no mean say we no go fit use BINANCE the thing just be say them dey tell you and i say anything wey we dey do for BINANCE na at our own risk