Dey play, watch as politicians go corner side this one too. Dem go find way only give am dem sisters and brothers or use am run campaign wey be say if you dey find recommendations to get the loan you go need dey their party or sell your votes give them before your children fit get access to the loan. Make we no dey behave like say we no kw how things dey work for this country. Just use those scholarships programs use understand how this one go go too. The idea no bad if to say e go work as tinubu dey play am for go well because the poor go dun get an escape route to study like others but our politicians go abused the gesture from the tinubu government.
Also wetin d government go do people wey no fit pay the loan back abi dem go force the guarantors to pay back the loans. Make dem no go do wetin go make to get guarantors go hard oh because when them hold one guarantors others go begin reconsider their support to students wey want the loans. Also wetin the government go do to provide job so students wey take loan go see means to payback the loans and on time. We get very far way to go for this country and although bills like this make sense for paper, e no make sense for practical because alot of other things that are more important than this bills has to be done before we begin dey reason this ones. Anyway make tinubu carry on with the signings and make him reason minimum wages as him dey sign bills them.
No doubt as you have said it all. In less than no time this student loan will be a cheap point for political campaign as politicians would want to make sure they all have their way into it.
I would not be surprised it turns out to be a party party thing and if one must access it, one must have to be a loyalist or have the signature of a known political bigwig in the state or party before anything is done. I hope it does not get to that point because it would be of no use as the sole aim of the student loan is defeated.