Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: President Tinubu, shakes the entire security sector.
by
Mr.suevie
on 20/06/2023, 18:05:44 UTC
President Bola Tinubu shakes the entire security sector, as he retires all service chiefs.

Omo presido, don ask for immediate replacement of this security chiefs, BABA just dey touch all the sectors way dey important small small, him don first remove CBN GOVERNOR, EFCC BOSS, now na all the security chiefs.
My people, how Una see dis matter.

https://twitter.com/NTANewsNow/status/1670862583530651663?t=vsT64l_jkDh-v8cR194MlQ&s=19
Baba dey try let them know say him Neva old as them talk say him be and the part wey I just like about this man be say him na man of him own, him no send you at all and anything wey him see say dey wrong for him eyes him dey clear am. But the major thing wey dey be say make all this changes get positive result for the country.