Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: CBN Mandate Banks to Use Social Media Handle for Customer's KYC
by
Gozie51
on 25/06/2023, 21:46:25 UTC


The Central Bank of Nigeria (CBN) has released its Customer Due Diligence Regulations 2023 or financial institutions under its regulatory purview as it takes a decisive stance against financial crimes.


This decisive step na on masses while dem dey pack the money go abroad. All these people just dey scam the people with impunity. Abi you never hear the scam involving CBN wey dem carry Emefiele? Little did you know about all these online transfer charges, stamp duties, you no hear say na private pocket dem dey enter? CBN go carry government money still borrow government. My brother forget oo, them just dey use people catch cruise and I know go surprise if dem still leave Emefiele because if dem keep holding him then heads go roll.