Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: CBN Mandate Banks to Use Social Media Handle for Customer's KYC
by
sokani
on 26/06/2023, 17:38:42 UTC
This issue contradicts the data protection bill signed earlier this month, for some reasons. the Nigeria government cannot work in synergy and they keep and continue to move in stupid directions. I can easily submit a new social media account for kyc, pass verification and delete the account. What then is the fuss for this needless cycle.

This country continues to amaze me
[/quote]
Lol... No mind those people dem think say dem get sense. Na very nice idea you come up with but before you delete the social media account wait make dem don verify your account information first. All the information wey dem get for their database about their customers like address, phone number, NIN and and IDs never do them, dem dey find another one make dem come collect am. What about de old mama and papa wey dey for village? Wetin concern this people with social media? Me dey see am as a way to easily track people on social media wey commit one offense or de other. For instance we dey easily talk to our political office holders any how on such platform, so if this stupid KYC dey successful dem go easily clamp down on offenders.