Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: CBN Mandate Banks to Use Social Media Handle for Customer's KYC
by
Gozie51
on 27/06/2023, 17:34:44 UTC

The CBN’s latest move aims to bolster compliance with anti-money laundering (AML) and counter-terrorism financing (CFT) provisions while aligning with international best practices.


Na them them . The people wey dey launder money na which people my brother? Abi no be them ? Na them them. If them catch them now, wetin dem go do? Nothing. Highest dem go do plea bargain and collect their own from the money. Leave Nigerian government.


In an effort to enhance the accuracy and depth of customer identification, the CBN has made it mandatory for financial institutions to collect and verify customers’ social media handles as part of their Know Your Customer (KYC) requirements.
Now, Wetin Una think? Abeg say your mind.


Sometimes you go just see say Nigerian government dey far from the people. Dem forget say social media no be every person wey get bank account dey social media. Wetin happen to phone numbers? I think say na the same reason wey carry BVN and NIN come, dem don leave those ones come enter Facebook, WhatsApp, tweeter, Instagram, LinkedIn, Reddit etc

Them never tell us where dem dey pursue us go.