Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Topic OP
The lPOB Biafra fighter send a strong warning ⚠️ to the Nigerians Government
by
Black susano
on 29/06/2023, 01:48:59 UTC
Guys this one wey all this Biafra fighter don dey show again, this time around I been  watch a short video clip for youtube dey com dey warn the newly president Tinubu and some Lagos government sectors say mak day better 
Quote
Release Nnand or we go turn Nigeria upside down
[quote/]
As I dey talk like this, the post don go trending right now, com make I ask wet in be this people problems self because the way  this country dey just get as e be I com has been dey as my self y dey born me for this country sometimes
But still why the Southeast geopolitical zone want mak them release this man self
The matter just trie me self
"iPod News | Read All The Latest News About ipob On Ripples Nigeria" 
https://www.ripplesnigeria.com/tag/ipob/?ample