Username: Baki202
Gender: Male
State/County: Nigeria/JOS
Skills: ARTIST
For some time now i done they observe waiting they sup for this forum, i wanted to be familiar with the way things are done before opening my own account, and know i know and am ready to get more knowledge, and with you guys support am sure i will go far. am really pleased to be here.
Username: Sinzu
Gender: Male
Country: Nigeria
Skills: Graphic Design and Video Editing
I hear about this forum early this year through my guy. I still dae try understand am sha ...hopefully e go settle body soon
Both of you are welcome. No knowledge is wasted. As you tok am make you calm down and study di forum very well. Make una also represent us in other boards like our brothers and sisters dey do in the forum. Just feel free to belong here. Ask questions if u Kno no. Make una do small research about weti una go do here
https://bitcointalk.org/index.php?topic=703657.0. this won na di general rule wey dey guide everyone in the forum and this won na our local board rules wey dey guide us for our corner like this.
https://bitcointalk.org/index.php?topic=5430885.0 check the both so that u go dey do well well in the forum.