I don for ones reason how to get bicycle for myself some time ago but each time I remember the kind bad road wey we get and the way drivers d take drive their motor d make me slack back not to buy bicycle for myself. If not that, I for buy bicycle long ago because peso don tire to the spend up to 1k for small movement wey em d take to d go work tro and from each passing day. How much wey dem the pay peso set? To spend wetin no good for transport
Even though e de pipu mind, shame no go gree dem settle for bicycle as means of transportation. Imagine u de work for bank and u knack ur shirt and tie, climb bicycle de go work🤣.
I don't think that's the case. People are not shame of getting bicycles for themselves. What they are only afraid of is bad road, accident, the distance they will cover to get to their destinations. If no be that you for see people getting beautiful bicycles for themselves due to the high rise in transportation wey dem d spend for transport.