Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: [CHARTS] Monthly Overview Of Nigeria Local Board📈 Monthly Merit Reward
by
knowngunman
on 12/07/2023, 10:22:14 UTC

June Top 5 merit reciever

Code:
1. Knowgunnman [17]
2. Broadanbig [15]
3. Charles-Tim [11]
4. Stable090 [11]
5. Igebotz [10]


Hmmm I just dey jam this thread now based on say the Bitcointalk Telegram notifier dey misbehave days back but thank God e dey work now. I no dey happy as I no see my name for top 20 posters. I dey salute everybody wey dey involve in that list and also the golden feather winners. The kind happiness wey dey my body as I see my name for the top 5 merit receiver no be small. I really dey grateful and appreciate una all for the support and encouragement. I promise to do my best as we continue to improve the board together. Thumb up to @Igebotz for the wonderful work and every other one in one or the other for the path una dey play.