The previous administration had a conditional cash transfer, that we couldn't find a single person that benefited from that program, now to what extent did the program go, they said they gave physical cash to millions of people.
Abeg even if as we no support the evil goment make we dey try talk tru and discredit with fact. Na tru say dem chop money inside well well but dey share too. People benefit from my house but people wey come to give them money commot 2k inside the 10k wey dem suppose give them. E go dey hard for corruption to end for this our country. Trader money also dey and many people benefit from it including myself thou na just 10k. No be say I dey hail the government but make we talk tru some times and desist from online propaganda abeg.
The names, account number /bvn of people working with government, companies or business who earn above 100k should be collected and set aside, then every account not associated with the working class or earn less than 100k should be paid 30k on monthly basis.
Wait ooo how many people dey earn more than 100k monthly for this country? You for just talk say make dem pay 2/3 of the entire population na. The salary of director wey be the highest paid officer for civil service is slightly above 500k and the rest range from level 10 down ward earn less than 100k so everyone is qualified for the palliative be that if we are to go by that formula.
Make dem bring back humanitarian Sadiya to share this 8k palliative, she knows the poor Nigerians. We go use am buy Bobo drink Lol
