I check the time the site domain name was created and it is two months and a weeks and some days ago. The site need to be reported.
Domain:ngwebsite.buzz
Registrar:NameSilo, LLC
Registered On:2023-05-08
Expires On:2024-05-08
Updated On:2023-05-13
Abeg how una dey check this details? I go like sabi this thing abeg and if na fake site or real wetin go differentiate them?
I don't know for others oh, but just a mere look at the url of the website, a normal person is supposed to know that such site is not legit, because ever since I started using Opay and seen lots of persons using it, I doubt if people have ever gone to Google in search of Opay instead of Playstore where we always install the app, register and start making transactions.
E dey clear for people wey dey vigilant all the time. Some people no dey pay attention to site name and link at all. E get some site wey dey request user to log in to their payment platform to make payment. Me sef Don ever come across such site wey ask me to input my banking login details to proceed to make payment and I quickly japa from that site. I dey try to recall the site now but I no fit remember again because e don tey small. E make sense as he raise the alarm.
See watin human being use en time and resources carry do. Watin go stop them from using that same energy use out for better thing and see how e go turn out.
When they say we Nigerians are talented wetin we you dey think before

the thing be say our talent dey mostly come out in negative ways. Our problem is bad system wey no dey empower our youth with the talent wey we get and na why some are using it in a bad way.