Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: You want to reduce your car fuel consumption
by
Nwada001
on 23/07/2023, 14:03:46 UTC
Some persons are beginning to look for other alternatives like cooking gas to power their generators and I heard it's better than the petrol. Inverters are also better alternative to petrol generators especially this economical trying times we find ourselves.
Omo that gas something I no no how eh dy work but as I see the settings I perceive am as something way no
Safe at all, as gas too dy explosive pass the fuel and 4 where children dy me I no fit even reason to run that kind setting any small thing now, nah you and landlord go they battle 4 court on how u wan carry rebuild him house.

Quote

Even car wey person dey use hustle sometimes, ah no dey fit use am because business no good again... I don made up my mind to cover am tapolene make de car rest and make me self rest.

No be small, Bolt men way dy my area me and dem don they drag who go stay house pass this days as dem no they carry dre car comot again, every body they use leg Waka now. As u cover am so, some times too they try remove am start am small make eh no kuku from dre spoil u come they think how to work car way nothing do b4 u park am