Abeg 4 a primary education, dis Bitcoin Discussion na legal or illegal?
Cuz d being on d low keys just like the Yahoo yahoo want get familiarities via my experience comparisons.
Question... If we get 2 be queried abt wetin we do 4 living, e dey normal to bring "Bitcoin Discussion In? And afta dat, we go get back u?
Commot all the formalities, we dey Nigeria and na we know how the matta be and if you haven't be harassed you no go understand the pressure wey you go dey feel at that very moment. Before using trading has always been the way out of this harassment but this days dat one no go sell again because every yahoo buy claims to be a bitcoin vendor or trader but when further investigation is been carried out, they'll later discover that he was lying as they find things that implicates him as a fraudster. Things like clients information in regards to their maga wey dem dey scam so using a trader can bring more aggression towards you and might make them beat you up.
The simplest thing to do na to tell them you be freelancer (or you work remotely online) to go further you fit tell them you're an online marketer because that's what most of us are that are enrolled in a signature campaign. This platforms dem wey they hire you make you advertise for them for the forum as you dey wear their ads so na marketing you dey do for them so you're an online marketer. Telling an authority officers that you write on a forum and get paid might sound like a lie and before you get the opportunity to explain further, slap fit dun land you for face and by that time to dey explain go just tire you. Use big worlds instead of trying to make them understand what you do, so them go give you the opportunity to explain.