Username: Donneski
Gender: male
State of residents: Imo State
Skills: Programmer
To the people of my hallowed and respected nation I humbly bring my unreserved salutations and greetings.
E sweet my belle well well say I come join una for this forum wey dey educate person pass any other platform about Bitcoin. I come say make I come follow una learn wetin really dey inside BTC because na em be the ogbonge future currency of the universe. I humbly dey beg una say as I come, make una accept me and help in directing me on the best ways to learn and grow for the Forum. Una thank you