Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Bitcoin flasher
by
Ambatman
on 27/07/2023, 15:24:40 UTC
I jam one post https://bitcointalk.org/index.php?topic=5461151.msg62606649#msg62606649
 wey dey talk about issues wey business people
dey experrience wen dem dey use bitcoin for their business.

We don hear about fake alert dem yahoo guys dey use
I jux find out las week say sth like dat dey bitcoin
Dem dey call ahn Bitcoin flasher
Example na coin celler
e fit let person send fake Bitcoin wey go reflect
But go commot after some days
I hear say e get some people here wey dey buy and sell bitcoin to people
If u don hear about ahn
How person fit take know or avoid ahn?
Abi na Cex una take dey run una trades