i really cant tell, because i joined bitcointalk early this year. but i was able to find a list of some of the Nigerians who i think are the oldest starting from 2016 and are still active on the forum. i also found this leo, who i will say he is the oldest member from Nigeria since he registered in 2012
[b ]
USER Date of registration
Leo January 23, 2012 - Traderbtcc February 29, 2016
- Adbitco June 04, 2016
- posi June 11, 2016
- Fivestar4evermvp July 30, 2016
- royalfestus August 25, 2016
- nelson4luv November 14, 2016
- mpamaegbu January 09, 2017
- gabbie2010 January 30, 2017
- Gozie51 April 17, 2017
- igebotz June 27, 2017
- CryptopreneurBrainbossJuly 02, 2017
- Tellek Garing September 19, 2017
- Maestro75 September 23, 2017
Wow I no even know say men like this dey the forum and aswear to God say if I say them, I go pass them and maybe na because them no dey active here or na me no been dey active here but the truth be say, today I don catch una and I dey come all of una dm tonight .ane I collect small buta of water from una free abeg and I go appreciate say una bless una boy because I no go deh where water dey make soap go dey enter my eyes na.
I'm so glad to have identified with you guys and I will be so proud to call you guys brothers at all times and may God almighty bless everyone and mostly you guys in Jesus name
Amen🙏