Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 1 from 1 user
Re: Things way go help youths nai Ngerians dey miss
by
Nwada001
on 04/08/2023, 23:25:14 UTC
⭐ Merited by Upgrade00 (1)
But You have another option to register on Bitcointalk without paying the "evil fee" and that's by using a secured  VPN. This is not considered an offense on Bitcointalk. Moreover, using a VPN is not only useful on Bitcointalk sometimes, other social media platforms require using a VPN to establish a secure connection.

Some free VPN self fit  cuz u more evil pass watin ur own location for give u, especially all diz oshfree ones, bcuz plenty, plenty piple fit don use that exact place carry open account b4 4 d forum and doz people fit don also 4kup way make dem ban dre account so if u,  again go use that same IP dem fit also give u the evil way u wan doge, all diz free VPN things dem no they too give person watin in want, as nah free nah watin dem like dem go give you. 
 
If you wan create account way dem no go tag with dat evil you fit still User diz thread way LoyceV create carry apply for email whitelist but u go gat convince am say you get good intentions.  Remove Proxyban (evil fees) - email to get whitelisted for free   VPN no be the only solution to carry create the account come dy free from the Proxy Ban according 2 watin dem they call am 4 here.