Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Bitcoin celebrities
by
Sim_card
on 05/08/2023, 04:47:44 UTC

This is funny shah.. But abeg when you finally see who is likely to be "OBO" for here, please also help us find Wizkid and "Tiwa Savage" too oh
But I think "SatoPrincess" be our "Tiwa Savage" for here..🤔 while I alone una to find the rest for the fun of it.
 
Yes boss I first reason am before she be our Tiwa savage for here. Satoprincess has been one of the most recognized Nigerian for this our local board we don dey work hard to make the local board better. Although for real life Tiwa na b***h  Grin She only want make her own better. And I like your picture bro, abeg make I add am join the thread.
Omo guy no go dey carry another person identity dey give someone else,and how you take know say Satoprincess na female or male. No matter say anonymity is the key to the forum but I doubt say those celebrities them wey you mention say them dey part of this forum because we know ourselves as naija say if such people dey here,them no go fit hide their identity because of the kind people wey them be. Wetin make you reason all this mata self because I feel say you dey go too far. I know say Nigeria celebs go dey into crypto because we no dey  carry last but nobody go come tell you but I don hear when our celebs dey use bitcoin sing.