Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: [your Opinion] For this country Patient dog still dey eat the fattest Bone???
by
Odohu
on 06/08/2023, 21:16:51 UTC
I been see one post like that for Facebook about the
patients dogs with the way things are in this our country
9ja


upload

 For me ohhhh I think the patient dog don stop to dey eat the fattest bone long time ago because  if the patient dog still dey wait e be like say hungry go kill am ohhhh so e go just use shortcut get wetin him want.

What do you guys think about this proverb do you think people still have this patient or they shortcut to get what they want.
This post don cast tey tey... e for make sense say e get wetin the dog dey wait for... but for as e be for the country so, the dog dey wait in vain. See a things dey mocr from bad to worse as time dey go... wetin really be the thing wey the dog dey wait for? Well, the patient dog dey wait to eat bone wey them don grind use feed their chicken. Las las na hunger go ki that patient dog.