~snip~
My guy my guy I understand say your intention dey pure as you start this topic but e be like say you nor dey follow up as regards the your topic so because you do did, you go Sabi say we don already get one for gambling board wey we dey use discuss this football matter. Make I assume say you never see am before so I go drop the link
Africa Football Discussion || Current Topic: WAFCON in FIFA Women's World Cup/23. You nor need move this topic to gambling like other users don suggest because e go come be duplication of topics just simply lock this one.